Tori wey jus reach us don yarn say Jose Antonio Reyes wey bi 35years old wey join Arsenal since 2004 don kakutu for motto accident.
Before-before Arsenal Ogbonge Player Jose Antonio Reyes Don Die For Car Accident
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
The oga minister for Sports for Obodo naija, Solomon Dalung …
DALUNG DON PROVOKE GIVE NFF ON TOP SIASIA SALARY
Usain Bolt disappoint all im fans dem for the IAAF …
Usain Bolt Don Finally Get Oga For 100m Race
Water pass garri yesterday for obodo Brazil as Germany tear …
RIO OLYMPICS: Germany Don Carry Koboko Flog Naija Dream Team.
Spanish club, Real Madrid don sack their youth coach Alvaro …
Lanre
Ah… wetin kill am??
MadamAproko
Na motto kill am