Chelsea Coach Maurizio Sarri  Don Agree Say Im Go Be New Juventus Manager For £6m Deal 

Tori don yarn say Chelsea oga, Maurizio Sarri don agree to take over at Juventus if dem go gree im deal.

The Italian club dey look for new manager after the announcement wey say Massimiliano Allegri go commot the club for the end of the season.

Them yarn say Sarri bi wan collect £6.1million every year for three-year contract but dem no go officially announce am until after the Europa League final for Baku.

Leave a Reply