I Go Dey There By Fire By Force: Fans Dem Don Ready To Pay Up To N2.4m Untop Say Dem Bi Wan Watch Champion League Final

Tottenham and Liverpool supporters dem don dey arrive for Madrid, for Saturday night match -wey bi the biggest game for European football.

Some fans dem don quoted up to €6,000 for tickets with value of around €70 (£62).

Liverpool and Tottenham Hotspur fans dem don begin the countdown for tonight Champions League final for Madrid.

Mark Roy, wey bi Liverpool fan wey dey live for Abu Dhabi, don yarn say  : “I’ve just gotta be here – any Liverpool fan, a Champions League final, just has to be here.”

Leave a Reply