Usain Bolt Don Finally Get Oga For 100m Race

Usain Bolt disappoint all im fans dem for the IAAF World Track and Field Championship for Swansong as im carry third for the game.


Obodo Oyinbo Americana Run-run person Justin Gatlin don take im shine as im win the race for 9.92 secs. Another Americana, Christian Coleman collect second place for the game for 9.94 seconds.

Bolt own na for 9.95 seconds.

Dis na the first time wey Jamaican legend dey fuck up for World Championship or Olympics.

Leave a Reply