No Bi All Muslim Dey Violent – Pope Francis

Today Pope Francis don yarn for plane as im dey go back to Rome after the five day waka wey im go to Poland.

Im say e no good as people dem dey say islam get hand for terrorism, say no bi all Muslims dey violent.

Leave a Reply