If Una Dey Wait Make Government Give Una Job, Una Go Regret Am- Ali Baba

Na wetin the Ogbonge popular jingo comedian yarn bi this for him Instagram page, say im don bi many things for im life, shoemaker, barber, Street hawker, sand digger etc say make anybody no wait for Government to give dem job cos dem go regret am.

Leave a Reply