Make Una See As Sterling Bank Yeye Diamond Bank For Twitter

Shuooo! Wetin eye no go see for Naija
Hmmm! E bi lik say dis year 2016 no bi moi- moi oh.

 
I bi dey tink say na only celebrities dey yeye demself, for social media, but bank sef don dey join the parole.
sterling bank jus yeye Diamond bank dis morin  untop say dem abbreviate for Twitter.

Leave a Reply