Dem Don Hospitalize Lil Wayne Untop Say Im Dey Suffer From Wetin Oyibo Dey Call Seizures

Obodo Oyinbo Rapper, Lil Wayne don dey for hospital again this weekend untop the sickness wey Oyinbo dem dey call epilepsy seizures.

 

Tori for TMZ, yarn say dem carry am go hospital on Sunday for Chicago after dem find am say im dey unconscious for im hotel room for  Westin wey dey for Michigan Avenue .

 

Leave a Reply