DNA Result Don Open Fowl Yansh Say, Na Wizkid Bi The Papa Of Binta Diamond’s Pikin.

Una remember say early this year, hot tori about wizkid dey go round say im don get another pikin with one sis wey bi Binta Diamond.

 Una also remember say Wizkid deny am big!!! time.

But Binta Diamond wey bi the moda of the second pikin no gree ooo.
As our elders go talk,  na only woman fit sabi the father of him pikin.
She com share us DNA test result for her instagram page wey yarn say Wizkid na her pikin papa.

Leave a Reply