E Bi Like Say Rihanna & Drake Don Dey Do Love Wan Tin-tin Again

Hmmm!!!  I go love oh,  jus like Kylie Jenner and Tyga, Rhianna and Drake don come back to start to dey do lovey lovey.

Tori yarn say na their music join dem together again but Rihanna love stil dey totori Drake gan and the love dey shark am sotte e no fit comot her from im mind.

 So im bi wan dey take the lovey lovey matta small small.

Hmmm! Dem dey always dey together now as dem both of dem dey catch trips.

Leave a Reply