See As Fans Yab Brymo Untop Say Im Yarn Say”Black Men Like To Dey Suffer”,

Popular jingo musician don dey collect yabbis from im fans untop the comentry wey he yarn for twitter  say ” Black man like to dey suffer for house, black man like to dey suffer for abroad.

Im continue say black people need to sit very well and begin to dey  preach value , no bi everyday dem go dey chase money money money.

Say Black people dey always feel helpless but na because dem dey lazy and illogical!!

Leave a Reply