We Dey Go Through Hell For America – Veteran Actress, Bukky Wright Don Cry Out (Video)

Naija actress, Bukky Wright don take to Instagram to share a video of wetin dem dey go through for, obodo oyinbo, America,  Dallas.

She yarn say dem dey suffer and no get water to baff, cook or flush the toilet.

Make Una Watch Video  :

La America

If you have someone in America please call to check on them. We are also going through hell .”

See Video Below;

Leave a Reply