MUSIC: Simi Essay -ARIBITIRABATA

After im release Onibu ore and Roin-Roin, this #harmonium entertainment gospel singer @simiessay don come again with another ogbonge
Song of life #ARIBITIRABATA #


Aribitirabata na song wey go totori everybody wey like better music. The song go also carry una to NEW level with God ……Make una go download through dis many many links dem and enjoy

iTunes

Apple Music

Spotify

Deezer

Napster

 

Leave a Reply