Government No Dey Work for Naija People – 2face Idibia Don Tackle Politicians Dem

Naija legendary singer, 2face Idibia no dey happy with Naija politicians dem.
The singer take to his official Twitter page to throw jabs on the government
Make Una read his tweet;
 
“It’s safe to say that our whole government na expatriate government. Dem no dey work for Nigeria and nigerians one bit. Dem just be ceos for foreign companies. #2babathoughts”

Leave a Reply