Davido Don Order G-Wagon For Chioma Make Una Watch Video

Popular Naija Superstar  singer, Davido don  order a G-Wagon for his third babymama, Chioma following their reconciliation.

Make una see video of the SUV and Instagram message to a car dealer wey show say Davido dey make the order .

post

Davido yarn say he go marry to Chioma, who he shares son, Ifeanyi with, in 2023.

See a video of the car below…

Leave a Reply