Davido Don Congratulate Im Uncle Untop Say Im Win Osun PDP Governorship Ticket

Naija ogbonge Popular Jingo singer, David Adeleke, wey una sabi am as as Davido, don congratulate im uncle, Ademola Adeleke, untop say im bi the winner of the Osun governorship ticket of the Peoples Democratic Party (PDP).

The senator wey represent Osun west, beat im closest challenger, Akin Ogunbiyi.

Make una read wetin im yarn
“Congratulations to Senator Ademola Adeleke on winning the PDP gubernatorial primaries!! , the incoming governor of Osun state.”

Leave a Reply