Yvonne Jegede Don Yabbis Men Dem Wey Bin Dey Report Their Wives To Family Members Dem

Popular jingo Actress Yvonne Jegede  don yabbis married men dem wey take private matter to their family members.

Make Una read wetin im yarn


“Any man who is still running to his family to report his wife at every little misunderstanding should start to wear pampers,”.

Leave a Reply