D’banj Don Collect Chieftaincy Tittle For Imo State

Naija musician Oladapo Daniel Oyebanjo wey una sabi am as Kokomaster, D’banj don get honour as the “Ezi Enyi Ka Nwanne of Amuzi”, Obowo for Imo State.

Leave a Reply