How I Take Know Say Mr Eazi Na ‘The One’ – Temi Otedola Don Open Up

 

Temi Otedola, wey bi the Naija actress, don reveal how she know say her fiancé, Oluwatosin Ajibade, wey una sabi am as Mr Eazi, na the one for her.

Temi, wey also bi blogger, na the daughter of Nigerian billionaire, Femi Otedola, and younger sister to DJ Cuppy and Tolani Otedola yarn thisitori for nterview with Beat FM on Friday.

Make Una read wetin im yarn ,

“It’s not something about him. It’s just a feeling; a sense of peace I can’t feel with anyone else.

“It’s feeling like you’ve found your best friend, your person, and your soulmate. I don’t know how to describe it. It’s just like home.”

“I feel like before you start planning for the wedding, you can just enjoy being engaged. I just enjoy that. That’s great. I miss my fiancé but it’s all good.”

Leave a Reply