I Go Big Pass Wizkid In Two Years – Portable Don Yarn

Fast-rising Naija singer, Habeeb Okikiola wey una sabi am as Portable wey bi say na him sing ‘Zazoo Zeh’ don reveal im ambition for the next two years.
Im yarn say he go dey bigger than Wizkid in two years.
Portable, wey just get his first-ever intentional tour for Obodo oyinbo United Kingdom, don take to his Twitter page on Monday to declare this
“Give me 2 years, I’ll be bigger than Wizkid.” h
“Expensive OG. Don’t you know I am expensive? I’m a hero, a superstar. I’m now expensive; expensive than your cars and houses. I now have money and I do music for a living,” 
“It is my money, my legit money so why won’t I show off with it? It is legit money and I’m proud to show it off. I hustle for the money.”

Leave a Reply