E Dey Unfortunate Say I Allow Halima Abubakar Into My Life – Cossy Ojiakor

Cossy Ojiakor don yarn dis tori for Sunday scoop as im dey reveal say she decide to confront Halima Abubakar publicly untop slandering and back-stabbing act wey she engage in, so she fit let go of the burden wey she don carry for too long.

Make Una read wetin im yarn .

“I told my story so as to let go of the burden I had been carrying for long. When one doesn’t like certain people, one lets them know and set oneself free.

It’s not about getting an apology, it’s about my history. It’s so unfortunate that I allowed her (Abubakar) into my life”

Leave a Reply