If You Wan Compete With Me, Dey Ready To Use Your Papa For Ritual – Bobrisky

Crossdresser, Idris Okuneye Olanrewaju wey una sabi am as Bobrisky don warn people wey dey try to compete with him.
This na after his junior colleague, James Brown for his first international trip enter Europe.
James Brown dey on a vacation in London  with his lover.
Make Una read wetin im yarn :
“Non of ur favorite female celebrities fly with their glam team and workers, we don’t share space on pj ✈️ 😂 we pay for full jet. I will always top the chart always… you wanna compete with me then you should be ready to use ur dad for money ritual cos you can’t still beat dis Boss right here called BOBRISKY

Leave a Reply