Polygamy: E Dey Very Good To Break The Internet – Yul Edochie Don Declare

 

Yul Edochie, wey bi the popular Naija actor, don yarn say e feel good as im break the Internet after the announcement of his second marriage to actress Judy Austin.

Edochie Yarn this tori for his Instagram page

 

Make Una read wetin im yarn ,

“I no go lie. It feels good breaking the internet.

“Most talked about man on the planet. Second week in a row. E dey sweet sha.”

Leave a Reply