Nollywood Movies Na The Reason Some Young Boys Dem Dey Do Ritual – Samklef

 

Popular music producer and blogger, Samklef don blame the Nigerian movie industry say dem bi the major reason  young boys dem dey ” do ritual”.

Make Una read wetin im yarn

post

post

 

 

Leave a Reply