Regina Daniels Don  Sin Against God Because Say She Dress Her Son Like Jesus Christ – One Sisi Don Yarn 

One Naija Christian Facebook user, Snow Enike Gloria Enamino don criticize actress, Regina Daniels untop say she  dress her son like Jesus.
This na after a video on YouTube, show where dem lay Regina Daniels son, Munir Neji for manger just like Christians’ Lord, Jesus Christ.
That  scene don cause lot of people to talks  on social media, wey make Enamino yarn dis tori for comment
“You have sin against our lord Jesus for dressing your baby like Jesus Christ, is your husband a christian?”

Leave a Reply