I Dey Watch Tiwa Savage S3x Tape Every Morning – Actor Uche Maduagwu Don Yarn (Video)

Controversial Nollywood actor, Uche Maduagwu don reveal say na every morning when he wake up, he dey watch singer, Tiwa Savage s3x tape video wey go viral.
Uche Yarn this tori for recent interview with TVC.
Make Una read wetin im yarn :
“I think it was a national shame. Although I watched it every morning as inspiration. Because now, she has given me content to watch and that is what gives me inspiration. I am sure so many people in Nigeria watch it every morning and every night,”
 
“She should just quit music and go into Popo,”

Leave a Reply