Stop To Dey Curse My Son And Husband -Toyin Abraham Don Warn Lizzy Anjorin

Nollywood actress and producer, Toyin Abraham don speak out on the Kata-Kata wey dey between her  and Lizzy Anjorin.

In September 2019, Actress Lizzy accuse Toyin say she leak her drug peddling matter  with security agency when she go Saudi Arabia.

For Liz interview with social media influencer Esabod, she drag Toyin husband Kolawole Ajeyemi and their son, Ire.

Toyin wey no like say Lizzy put her family for the drama take to her Instagram Live page to talk about am with her colleague Iyabo Ojo.

Make Una Watch The Video ;

Leave a Reply