If To Say I Bi Trump, I Go Hold Naija People Responsible Say I Lose –  Charly Boy

Charly Boy don call out to President Donald Trump as im ask am to hold Naija People  responsible because im lose in the US Election.
Dis na after US incumbent president Donald Trump lost his second term bid to Joe Biden
Make Una read wetin im yarn ,
 “If I were Trump, I’d hold Nigerians responsible for the defeat. How can God answer the prayers of hypocrites…How?”

Leave a Reply