Make Una Help Me Beg My Wife-Singer, Oritsefemi Don Yarn As Im Tender Public Apology To Her

Popular Naij singer, Oritsefemi, wey get  issue with his wife, hon apologize to the woman.

The singer, tendere  public apology to his wife, Nabila Fash.

Nabila commot the house after dem quarrel and dey with her friend and actress, Caroline Danjuma.

On Friday, October 10, Oritsefemi call out Caroline Danjuma, as im accuse her say she dey  behind his marital crisis.

He now don apologize to Nabila

Make Una read wetin im yarn

”Forgive me my love I miss you daily boo .. I truly miss everything about you , make una help me beg her please..

“I need to enter street for this #endsars Na me really fit this sars people,Na them father I be … person gats fist him home before him focus outside..

“I beg my people make una beg her for me… am deeply sorry nabila … I love you from the bottom of my heart”

Leave a Reply