Everything Na Lie – Filmmaker, Mildred Okwo Don React After Tori Wey Dey Waka About Say She Dey Sleep With Rita Dominic Husband

Naija filmmaker, Mildred Okwo don deny the tori wey dey Waka-about for actress Rita Dominic marriage.

For Twitter post on Thursday, May 19, Mildred yarn say those wy dey talk say Rita husband, Fidelis Anosike dey cheat  on her dey lie

The filmmaker wey also bi Rita business partner retweet one post wey talk say Rita silence Untop the mata.

Make Una read wetin Mildred yarn

“If they file a lawsuit against you now for defamation for spreading lies about people, you will call them wicked,
” .

post
This matter dey come after controversial Instagram blogger, Gistlover claim say Rita husband get affair with two of her best friend wey attend her traditional wedding.

The gossip blog alleged that Fidelis Anosike was involved with some undisclosed Nollywood stars alongside Rita Dominic before finally settling down with the latter.

Leave a Reply