Naira Marley Don Yarn Say Im ‘No Dey Guilty’

Azeez Fashola, wey una sabi am as Naira Marley don yarn say im no dey guilty to the 11 count charge dem yarn against him by the Economic and Financial Crimes Commission dem.

Dis na After dem read the charge to am for the presence of Justice Nicholas Oweibo.

Justice Oweibo kon move im hearing of bail application till 30th of May.

So Naira Marley still dey EFCC custody as we dey talk.

Leave a Reply