Tekno Miles, wey bi Naija singer don give his opinion on the following the dissolution of SARS, as im yarn say make dem increase the salaries of Police officers to N250,000 per month so dem fit carry out their duties effectively.
Make Una read His post on Twitter :