Dem Don Make Teni And Burna Boy As New #PepsiBrandAmbassadors

Pepsi don unveil BET Best International the Act win, Burna Boy with multi award winning artiste Teni as the newest Pepsi Brand Ambassadors for their performance at the Big Brother Naija wey dem show last night.

Pepsi Naija for dem post this tori for their social media handle as dem put welcome message to both superstars.

Pepsi dem already ambassadors dem like Tiwa Savage, Wizkid, Davido, Tekno, DJ Cuppy, Xclusive, Obi, Spinall…kon include Burna Boy and Teni

Leave a Reply