#EndSARS: Davido Don Deny Say Im Protest Foe Meeting With IGP (Video)

Popular Naija singer, Davido Adeleke don deny say im partake in the ongoing #EndSARS protest, as im claim say he go at the scene of the protest because the youths wey dey protest na his fans.

Make Una read wetin im yarn

”I did not protest, I was not there to protest. I was there to calm things down because the protesters are my fans.”

See Video Below;

Leave a Reply