Abeg!!! Make Una Pray For Betta Husband For Mi O -Moyo Lawal

Naija popular jingo actress, Moyo Lawal don take im instagram page to reavel to im fans say she bin dey find husband say make dem pray for her make the bobo find her come quick-quick.
Make una read wetin she yarn;

Leave a Reply