Ewooooo! Ghanaian Actor Majid Michael Don Become Pastor

If person tell mi dis tori i no go belive o.
Ogbonge Ghollywood actor Majid Michel wey also dey act Naija film don become pastor.

For October 4, the actor go preach for a Church – Zoe Sanctuary and im bin performe deliverance.

Leave a Reply