Popular singer, Rihanna don show support for the protesters dem …
Tag: Protest
Naija youths dem wey dey plan to protest on Saturday …
We No Dey Go Back – Organisers Don List Reasons, As Dem Vow To Protest On Saturday For Lekki Tollgate
Apostle Johnson Suleman, wey bi the General Overseer of …
Apostle Johnson Suleman Don Lambast Buhari Untop Im 12 Minute Speech
Gov Samuel Ortom of Benue state don react on the …
#EndSARS: If I Dey For The Shoe Of The Youths Wey Dey Protest, I Go Do Same Thing- Benue Governor Ortom
Popular Naija singer, Davido Adeleke don deny say im partake …
#EndSARS: Davido Don Deny Say Im Protest Foe Meeting With IGP (Video)
Ogbonge entertainer wey also bi activist Charly Boy don call …
Tuface Wetin Dey Happen! Charly Boy Dey Yarn The Singer Untop Protest (Video)
Naija Police Force don release statement to advise 2face Idibia …
Make Una Stop The Protest – Naija Police Force Don Advise 2face Idibia, And Other Groups Dem
Make Una Read wetin im yarn for im social media.
Una Go Dey Yab The Few People Wey Wan Do Sumtin To Beta Naija Condition #CharlyBoy Dey Support 2Face February Protest
Ayo Fayose wey bi Ekiti state governor don yarn for im …
Una Get My Total Support And I Go Join For The Protest-Fayose
Blackface don go im social media to yarn say February …