Naija Female Artistes Dem Get Bad Belle For Eachother , Dem No Dey  Feature Eachother – Man Don Yarn 

One Naija man, Pat’o don call out on Twitter why e dey very difficult for female Naija  musicians dem to feature each other for the music industry.
Make Una read his tweet :
“I noticed something Nigerian Female Artiste don’t feature each other unlike the male Artiste
 
I guess everyone of them are forming Boss or they don’t need each other verse on a track??”

Leave a Reply