Na Codedly Una Forefathers Dem Dey Do Their  419- Paul Okoye Yabbis Fraudsters Wey Dey Show Off Online

 

Paul Okoye don slam 419 dem wey dey show off their wealth on social media, and kon dey expose themselves to FBI, Interpol, or EFCC.

Make Una read wetin im yarn

“Una Yahoo Yahoo de shout anyhow, de show off de do anyhow,”

“See make I tell una… Even before FBI, Interpol, or EFCC catch una… Social media and the association of Instagram commenters don judge una case finish.”
He added: “Association of Instagram commenters (A. I. C) also known as Amebo Intelligent Center, I just de hail una.”
“#saynotofrauds,”

Leave a Reply