You Don Join Cult Abi? Fans Dem Dey Yarn Actress Tayo Sobola

Naija ogbonge actress, Tayo Sobola, dom enter kasala from fans hand dem untop say she wear cloth wey bi say e look lik cult people cloth.

Leave a Reply