Naija male crossdresser Bobrisky, don finally give reply to all the plenty question wey people dey ask about his manhood since after im undergo surgery.
Make Una read wetin im yarn
“Okay, let me help you all, those of you asking where is my (manhood) I don cut am since. What would a fine girl like me be doing with a gbola. I hope I have answered all your questions.”