Billionaire, Ned Nwoko Moroccan Wife, Laila Don Tender Public Apology To Him

 

Laila Charani, wey bi the fifth wife of billionaire businessman, Ned Nwoko, don tender apology to him.

She tender public apology to him months after dem don go their separate ways.

Make Una read wetin she share on her Instagram page

 

Leave a Reply