All The People Wey Dey Shout For Church Dey Selfish – Vector

Naija rapper, Vector don take swipe at people wey believe say ”God go hear them more when they shout for church.”

Im say, such act show how selfish those people bi because dem want make God answer them first.

Make Una read  im tweet;

Why the hell do people shout in church believing God would hear them more. If anything, it shows how selfish we are cos the volume increases mostly cos the individual vuvuzela wants “God” to answer him/her first. That! My brethren, isn’t Christian. That’s competition.

Leave a Reply