The Suffering Wey Dey Come Naija Still Dey Do Skipping Rope For Rio- Chidi Mokeme

The Ogbonge actor take im twiter to react to the tori about dollar subsidy rates for the Muslim pilgrims wey dey come.

Leave a Reply