“Cooking No Bi For Only Woman, Guys Learn How To Cook” – Toke Makinwa Don Fire Back At Pastor Adeboye

Media personality, Toke Makinwa, don tackle the general Overseer of the Redeemed Christian Church of God, RCCGPastor Adeboye Untop the tori wey im yarn yesterday say ” no man must to marry woman wey no sabi cook”


Make Una read wetin Toke yarn for Twitter:

‘Cooking is not restricted to a gender, guys learn how to cook so you don’t base the entirety of picking a life partner on your belly, if you don’t want to, make enough to hire a chef. Life is too short to be triggered all the time.’

Leave a Reply