If Una Ask Me For Help In 2020, Your Life Go Spoil And You Go Die – BBNaija Khloe

Big Brother Naija 2018 housemate, Khloe don start the new year with strong message to some men dem.

The reality star take im Snapchat to give the warning to ‘broke guys’ and She kon also place curse on those wey go dey beg her for help.

Make Una Watch  her video ;

 

Leave a Reply