If Anything Do Me Any My Baby, Na Toyin And Im Fans O- Wumi Toriola

Wumi Toriola wey get belle don raise alarm after a fan of her “enemy” Toyin Abraham wish her death for childbirth, 24 hours after she congratulate her colleague and her husband Kolawole Ajeyemi .

Make Una read wetin She write;


Children are heritage from the Lord,offspring a reward from Him .psalms 127 vs 3.congratulations to the Ajeyemis @toyin_abraham on the arrival of their Prince ,God bless the new born .

Na after the post she kon share photo with Seyi Edun weywbin dey date Toyin Abraham’s Before-before -husband Adeniyi Johnson,  Toyin Titan (fan of Toyin Abraham) kon wish her death for childbirth.

She kon “warn” Toyin say make she allow her born her own pikin in peace, since she tootdon become mother now.

Leave a Reply