E Beta Make Una Invest Una Money Than  Use Am Sow Seed For Pastors-Timi Dakolo

Timi Dakolo don advise his followers dem say make dem invest their money for business wey get profit than use am sow seed for the request of their pastors.

The singer add say God no bi money doubler Make Una read wetin im yarn

Leave a Reply