I Still Dey Single – DJ Cuppy

Naija entertainer and billionaire daughter, DJ Cuppy don reveal say she still dey single .


She yarn dis tori for her Insta-story post, DJ Cuppy say she still dey wonder how 2020 don reach and she still single.

Make Una read See her post;

Leave a Reply