Make Una No Let Me Call Out Some Of Una Favs And Billionaires Wey Dey Guilty Of Rape And Dey Shame Women Wey Dey  Speak Up Now – Halima Abubakar

Halima Abubakar don threaten to call out “some of una favs and billionaires” wey dey guilty of rape and dey shame women say dem dey speak up now.

 

Make Una read wetin im yarn ;

“STOP TELLING PEOPLE WHEN TO TELL THEIR EXPERIENCE.WE CALL IT TRAUMA!!DONT TELL ANY ONE , THE TIME FRAME TO COMPLAIN ABOUT RAPE.IF WE ARE GOING TO REPORT RAPE OR HARASSMENT.HALF OF THE MEN ARE QUILTY. DONT SHAME PEOPLE AND YOU QUILTY.BUT HIDE AND INTIMIDATE AND EVEN BLOCK THEIR INCOME.DONT LET ME CALL ,SOME OF YOUR FAVS AND BILLIONAIRES .EVERY ONE IS JUST INCONSIDERATE .FROM THE COMMON MAN TO THE HIGH AND MIGHTY. SHUT UP……….RAPE IS RAPE. DONT MAKE ME CALL YOU OUT……. ANY ONE WHO DOES NOT SUPPORT THIS MESSAGE IS A RAPIST TOO.”

Leave a Reply